Karaoke Normal by Burna Boy — sing along with lyrics on Singa

Normal Karaoke

Burna Boy
Artist’s original recording
Vocal track to guide your singing

LyricsNormal

Oya s'ogo logo

omo ologo

Lo ra motto

ko le tomorrow

Naira Kobo

owo ni koko

I see the future

mo loju kokoro

Aiye le kokoko

inside jungle

And if you blow

j'ijo Poco

S'ogo logo oh

omo ologo

Ma n s'ogolo

To ba le gbe mi de bẹ

I go follow

I no like trouble

Don't like catching feelings

O bo ri bí mo ṣe

n gawu gawu

I no get many padi

Gyals dem dey pack

like sardine

Gba gbe

wetin man go talk

e be normal normal

Normal normal

Normal normal

Normal normal

To ba le gbé mi de bẹ

Only the money

gbé mi de bẹ

People dey doubt

sey e sure for me ké

Rich ##### before

I sign to label

I dey grind from day one

'cause I like to make cents

One two girls

and I want them naked

Monogamy is overrated

Need more girls 'cause

my brother dey there

and we like to make friends

Once in a year

try to dey knack

somebody girlfriend

Find one sweet one

carry debe

To bá lọ gọ' wárí meme oh

To ba le gbe mi de bẹ

I go follow

I no like trouble

Don't like catching feelings

O bo ri bí mo ṣe

n gawu gawu

I no get many padi

Gyals dem dey pack

like sardine

Gba gbe

wetin man go talk

e be normal normal

omo ologo

Normal normal

omo ologo logo go

Normal normal

wa ba mi de Èkó

Normal normal

T'on ba no ko'o gbe Èkó

Ah omo ologo

Normal normal

omo ologo logo go

Normal normal

Wa ba mi de Èkó

Normal normal

Toba le gbe mi de be

I go follow

Year
2023
Language
English
Genre
Afrobeats, Hip Hop
Length
2:05
Versions
Original, Vocals
Publisher
Universal Tunes, A Division Of Songs Of Universal, Inc., Warner/Tamerlane Publishing Corp
Copyright owner
Damini Ebunoluwa Ogulu, Marco Daniel Borrero