Ey
My nigga,
die for nothing, ah
My nigga,
die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga,
die for nothing, ah
My nigga,
die for nothing, ah
My nigga
Oluwaburna,
uh Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
This one na gbedu
wey dey ja pata
Me, I no get time,
I dey da pada
Dada cover my face,
calling me Lagbaja
Biggie man,
wey no dey wear agbada
Ahn ahn tell me, tell me
My nigga,
what's it gon' be
GWagon or de Bentley
The gyaldem
riding with me
I no fit die for nothing
My nigga,
what's it gon' be
GWagon or de Bentley
The gyaldem
riding with me
I no fit die for nothing
Ah, make you know say
Anything wey you do,
dem must commentate
I can't come
and kill myself
So anything
wey I dey do
I dey try to dey
do am my way
I can't come
and kill myself
Plenty, plenty, plenty
suffer wey we face
Just to make
sure money dey
But my people
dem go say
I no want kpai,
I no want die
I no want kpeme,
I want enjoy
I want chop life,
I want buy motor
I want build house,
I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga,
what's it gon' be
GWagon or de Bentley
The gyaldem
riding with me
I no fit die for nothing
My nigga,
what's it gon' be
GWagon or de Bentley
The gyaldem
riding with me
I no fit
Different tings
dem happening
Schemes and packaging
Inna one night,
four shows I'm juggling
Flow like the ocean,
my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro, my family
Frozen chains,
when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight,
you are not my mate
If you be commissioner,
I be head of state
But my people
dem go say
I no want kpai,
I no want die
I no want kpeme,
I want enjoy
I want chop life,
I want buy motor
I want build house,
I still want turn up
Tell me, tell me
My nigga,
what's it gon' be
GWagon or de Bentley
The gyaldem
riding with me
I no fit die for nothing
My nigga
what's it gon' be
GWagon or de Bentley
The gyaldem
riding with me
I no fit die for nothing
Oluwaburna, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
My baby,
your body's on fire
Dey body's on fire
My baby,
your body's on fire
Dey body's on fire
