Ambassador go dey chop
and Governor go dey chop
and President go dey chop
When dem say make we jump
we go jump
Ambassador go dey chop
and President go dey chop
and Governor go dey chop
When dey say make we jump
we go jump
No be for here
wey dem born Jesus
ehee
My country problem
e pass Jesus
Because na
we be our own problem
ehee
Na who go come reason
well well well well
Ambassador go dey chop
and Governor go dey chop
and President go dey chop
When dey say make we jump
we go jump
Some people go somersault
Dem get headache
we go drink Panadol
meanwhile president
go dey chop
and Governor go dey chop
Now who dey here
Money dey here
The Thiefi thiefi
come major
Wey make the suffer
come dey here
Suffer yapa
mukutun brukutum
Wey dey make
people sukun
Tukutum won ni inu
won o dun
Brukutum suffer
yapa mutukum
The people do
do you well well
And dem dey laugh you
well well
And dem dey see as
e deh sele
Them sef dey flenjor
well well
Yeah yeah yeah
yeah yeah ooh
My people suffer
well well
Police dey slap here
well well
Hungry dey wire dem
well well
Oluwa oluwa oluwa
oluwa oluwa ooo
Ambassador go dey chop
and Governor go dey chop
and President go dey chop
When dey say make we jump
we go jump
Some people go somersault
Dem get headache
we go drink Panadol
Meanwhile President
go dey chop
and Governor go dey chop
My people serve
they fear too much
We fear the thing
we no see
One day all of us go die
We always get reason
to fear
Fight for your right
o you go dey fear
Police go slap you
you go dey fear
Fight for your pikin dem
no go dey fear
You go dey fear fear fear
Ambassador go dey chop
and Governor go dey chop
and President go dey chop
When dey say make we jump
we go jump
Some people go somersault
Dem get headache
we go drink Panadol
Meanwhile president
go dey chop
and Governor go dey chop
