It's Kel P vibes
Aje aje aje o-oh
Aje aje aje o-oh
Aje aje aje aje o-oh o
I no dey
find their trouble
I no dey
find their trouble
I no dey
find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start
dem go yimu
Then them go start
to dey love you
Ah ah ah ahhhhhhh
Spiritual
highly spiritual
Yeah oh oh oh oh
Spiritual
highly spiritual
Omo I done
tire tire tire tire
Tell them no me
nor holding back
See I fit
wire wire wire wire
All the money
wey dey my bank
Just to show you dat
I'm for real
You know it's
not hard to find me
I've been on the road and
me no slow down
but I run with the program
Said all
my people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
Said all
my people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
I no dey
find their trouble
I no dey
find their trouble
I no dey
find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start
Dem go yimu
Then them go start
to dey love you
Ah ah ah ah
Spiritual
highly spiritual
Yeah oh oh oh oh
Spiritual
highly spiritual
Girla whine for me ah
Me shine
like a diamond ring
Them gonna never
tramp on me ah
Girl know say
man na real stylist ah
Dem never seen
a style like this ah
Dem girl wanna have
my kids ah
She wan live a life like this
Cause she know say
Everything nice and sweet
Said all
ma people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
Said all
ma people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
I no dey
find their trouble
I no dey
find their trouble
I no dey
find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start
dem go yimu
Then them go start
to dey love you
Ah
Spiritual
highly spiritual
Yeah oh oh oh oh
Spiritual
highly spiritual
And the message
from Burna I believe
would be that
every black person
should please remember
That you were Africans
before you became
anything else










