Kilo kilo
It's Kel P vibes
Jẹun sókè o
dem go dey jẹun sókè o
All my people dem go
jẹun sókè o
Boss man
e go jẹun sókè o
When the gbedu dey
enter body enter body
All the girl
dem go shake their body
Dem go shake their body
Oluwa Burna
mọ gbóná feli
say mọ gbóná feli
You no get money
you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Hmm gidigidi gidigidi
gidigidi gidigidi gidigidi
gidigidi gidigidi
O di woronpoto ah ye
Dem say I dey craze
I no normal
But I go spray you the
money onyeoma
You suppose to know say
me no be newcomer
So my baby make you no
go dull am no go dull am
When the gbedu dey
enter body enter body
All the girl
dem go shake their body
Dem go shake their body
Oluwa Burna
mọ gbóná feli
say mọ gbóná feli
You no get money
you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
As I dey sing
dem feel the bass
Make all the people
jump around
Make you dey listen well
because I no fit shout
No joking around ezioku
listen make I tell you
What it's all
about gbekelebe
I no fit tell you as
water enter coconut
You sit down inside bus
you say you be boss
oya looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin
wey dey para
wey dey gagaga
Kí ló ń ṣe lè papapa
Oh looku
looku looku looku daadada
Looku looku daadada
See small pikin
wey dey para
wey dey gagaga
Kí ló ń ṣe lè papapa oh
When the gbedu dey
enter body ye ye
enter body ye
All the girl
dem go shake
their body ye ye
Dem go shake
their body ye
Oluwa Burna mọ gbóná
feli gbona oh
mo gbona oh
Mọ gbóná feli
gbona oh gbona oh
You no get money
you dey call police
eh-eh-eh
Me I dey laugh you gan ni
Hmm gidigidi gidigidi
gidigidi gidigidi
Mọ gbóná feli
O di woronpoto ah ye
Gbóná feli





