Karaoke ALIBOMAYE av 6uff, TENI — sjung med på texten på Singa

ALIBOMAYE Karaoke

TENI6uff

LåttextALIBOMAYE

I go quench that

your jazz

The way I go enter you

go think say na SARS

Give am counter attack

Na military fence

you no fit bypass

No be chaise matters

Alibomaye

From Surulere down

to Ikate

You been dey back na

me overtake

Make dem comot body say

na we dey reign

We dey reign o

Trapping two-four

life no too sure only

favour who dey rugged

My way too pure

solid too strong

'cause I keep it on

a hundred

I'm prepared if e set

you dey go dread

We no normal undercover

men dey run am

Go put sand for your eye

you go turn to Ruger

I go quench that

your jazz

The way I go enter you

go think say na SARS Iron

Give am counter attack

Na military fence

you no fit bypass

No be chaise matters

Alibomaye

From Surulere down

to Ikate

You been dey back na

me overtake

Make dem comot body say

na we dey reign

We dey reign o

Oya

6uff fún mi ní spark

ka da iná sún wọn oro

Car dealer

moving in a bullion

Na we get them o

na we get them before

We get now

na we get tomorrow

na we still get

next tomorrow hm

Chase am Ehn head am Ehn

Osimhen Ehn ball am Oshe

Leg am Hm kick am

Ehn Okocha Hm

No stop am maye

Alibomaye I no like to

ṣàlàyé I dey chase

the paper ye

Ko s'aye

Alibomaye Alibomaye

From Surulere down to

Ikate

Down to Ikate

You been dey back na

me overtake

Make dem comot body say

na we dey reign

We dey reign

Moving in a bullion

The way I go enter you

go think say na SARS

Give am counter attack

Na military fence

you no fit bypass

No be chaise mat

Komposition
Teni, Okwudili Okoli
Låttext
Teniola Apata, Okwudili Okoli
Upphovsrättsinnehavare
Teniola Apata, Teni, Okwudili Okoli