Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Ah-ah ah-ah
All of the things them talk
I no dey hear hear
Try wetin I do
if you no dey fear fear
One mind dey tell me
to disappear 'pear
Soso come and
help me oh 'cause
I don pray Maami
I don break commandment
I can't stay
for one place
For God's sake
my bae
Come take my pain away
from me oh-oh oh
Take take take take
take take take
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Shibiri shibiri shibiri
They are talking
shit shibiri
Water no get enemy
'Til you fall for Oshimiri
I poto poto my eyes
Ten shots high rise
Touch God I cry
Offshore cut my
Dreadlocks
Girlie me
I don pray Maami
I don break commandment
I can't stay
for one place
For God's sake
my bae
Come and ginger me
Only you dey feel
my pains
Give me vitamins
wey go take these pains away
Soso oh
Soso Soso oh
Take take take take
take take take
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
