Gbe body eh
It's Kel P vibes
Zlatan
Tear when killing
them sha
Because I swear God the
vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff
we go dey wound
dem like that
Oga boss make I no
be abeleja
Je o mo
Popopo popopo popopo
popopo popopo po po
Gbe body e po
Grr gbese gbese
gbe soul e
Eh eh
Grr gbese gbese
Jojo kijo jo
Make you no dey
filo kulo lo
Jolo mi jolo eh
Where the money
where the money
Nana nana ahh ah
Won ni elo ni elo ni
We making money
rush rush like
indomie indomie
Ah suppose that ya
worth it my Lordy
Baby sho mo Giuseppe
Zanotti Zanotti ah
Je o mo
Tear when killing
them sha
Because I swear God the
vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff
we go dey wound
dem like that
we go dey wound
dem like that
Oga boss make I no
be abeleja ahh ah
You are not Ayefele
so what's your excuse
It is my time there's
nothing you can do
Oya gbese bi eni to de
fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de
other rappers sonu
Oya who dey
who dey who dey who dey
Zlatan Ibile
Burna l'ewon lere
Won m'ogun l'efo won lon
mu mi sere
Won gun yan mi kere
nisin mo fimu
won fan fere
Oya Halle Hallelujah
Rap n ta lenu se bi
ti suya
Ma je ko ya e lenu tin
ba lo ra Bimmer
Able God lasan legbo te
lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi
kon dibo
Baba e ju mari mari ju pac o
eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole
mo ni ko fade Shaku Shaku
Je o mo
Tear when killing them sha
Because I swear God the
vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff
we go dey wound
dem like that
we go dey wound
them like that
Oga boss make I no
be abeleja eh
Yenyen o yenyen o
Back in the days dem dey
use me do yeye o yeye o
What's on my wrist
on my neck
E be dia o dia o
I no dey look Uche
I dey denge o
pele o ahh ah
Won ni elo ni elo ni
We making money
rush rush like
indomie indomie
Ah suppose that ya
worth it my Lordy
Baby sho mo Giuseppe
Zanotti Zanotti ah
Je o mo
Tear when killing them sha
Because I swear God the
vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff
we go dey wound
demlike that
we go dey wound
them like that
Oga boss make I no
be abeleja ahh ah
Tear when killing them sha
It's STG










