Baby me I no go
leave you laiye o
Make you no go
leave me solo
You know as e dey go
catch my shot o
Jagele jagele my baby
jogolo jogolo jogolo
my baby o
Ka gbekele gbekele
my baby o
'cause my mommy no dey
My baby jagele jagele
my baby jogolo jogolo
jogolo my baby o
Ka gbekele gbekele
my baby o
'cause my daddy no dey
I don't no was e
dey do me o
I no no was e dey do
Why do you want do
disarm me o
Why you wan turn
a badman to mumu
Omo o you don follow
me shayo
You don follow me choko
And you don't mezebu
you know it's true
Jagele jagele my baby
jogolo jogolo jogolo
my baby o
Ka gbekele gbekele
my baby o
'cause my mommy no dey
My baby jagele jagele
my baby jogolo jogolo
jogolo my baby o
Ka gbekele gbekele
my baby o
'cause my daddy no dey
You do me like ogogoro
And I don't know
what to say
And every time that
you face me
I just don't know
what to say nuh
You're my sweetie
sweetie chocolate
I know say you
go follow me
'Cause you don' finish
the Henny and D'Ussé
Balance it up and gbes
I don't no was e
dey do me o
I no no was e dey do
Why do you want do
disarm me o
Why you wan turn
a badman to mumu
Omo o you don follow
me shayo
You don follow me choko
And you don't mezebu
you know it's true
Jagele jagele my baby
jogolo jogolo jogolo
my baby o
Ka gbekele gbekele
my baby o
'cause my mommy no dey
My baby jagele jagele
my baby jogolo jogolo jogolo
my baby o
Ka gbekele gbekele
my baby o
'cause my daddy no dey










