Karaoke On The Low esittäjältä Burna Boy — laula mukana sanoituksilla Singassa

On The Low Karaoke

Burna Boy

SanatOn The Low

kpo

Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Baby your love dey high

me like choko

Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Baby your love dey high

me like choko yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo

Baby your love dey high

Baby I'm riding

fighting yeah

Angeli Angelina

you dey cool

my temperature

If you call

I go come deliver

I no go fall e your

hand never

Say na me you go

love forever

I'm a khaki

no fit be leather

Oh my Angeli Angelina

Oh my Angeli Angelina

Oh mi o da oh

Anytime wey I see you

for the club

I dey television your body

Shey you no know say the

thing wey you carry fit

kill somebody

You know I feel a vibe

you feel a vibe so baby

whine it pon me

Yeah and I know you shy

but it's cool when we're

making love

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

Angeli Angelina

you dey cool my temperature

If you call I go come deliver

I no go fall e your

hand never

Say na me you go

love forever

Omo khaki no fit be leather

Oh my Angeli Angelina

Oh my Angeli Angelina

Oh no

Shey when I wan dey comot

make I signal you

Why you want to dey

question me like

an interview

I'm tryna put the ring

on your finger too

And be a better guy guy

Be a better guy guy

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

On the low

Angeli Angelina

You dey cool

my temperature

If you call I go

come deliver

I no go fall e your

hand never

Say na me you go

love forever

Omo khaki no fit

be leather

Oh my Angeli Angelina

Oh my Angeli Angelina

Jesu

Hmm-hmm-hm hmm

Do-do-do-do

Hmm-hmm-hm

Hmm-hmm-hmm

hm-m-m mm

Hm-mm-mm-mm hmm

Pa-pa-paa-paa

pa-pa-pa-paa

Sävellys
Piriye Isokrari, Kelvin Peters, Damini Ebunoluwa Ogulu
Sanoitus
Piriye Isokrari, Kelvin Peters, Damini Ebunoluwa Ogulu
Kustantaja
Udoma Amba Peter Kelvin, Universal Music Pub MGB Ltd, Universal Musica Unica Publishing, Aristokrat 360 Publishing, The Mezzo Agency, Llc, Universal Tunes, A Division Of Songs Of Universal, Inc., Universal Music Publishing Ab
Tekijänoikeuden omistaja
Damini Ebunoluwa Ogulu, Piriye Isokrari, Kelvin Peters