Karaoke Cool Me Down by DJ Tunez, WizKid — sing along with lyrics on Singa

Cool Me Down Karaoke

WizKid, DJ Tunez

LyricsCool Me Down

Do me oh

E get the way

wey you dey do me

E dey do me

pass e gbana o

This gbedu makes

me feel so, so great

I believe in magic

The thing you do me

na the matter o

I dey feel like make

I maintain oh

Say for the gbedu,

I be father oh

Omo s'oma cool me,

cool me down?

Whoa-whoa

Cool me, cool me down,

down, down

Yeah-yeah

Cool me, cool me down

Whoa-whoa

Cool me, cool me down

O se iba'di

Omo lo se'badi, oh whoa

O se iba'di

Omo baby, mi se iba'di o,

whoa-whoa-whoa-whoa

O se iba'di

Uhn, kilo fi se ibadi o?

O se iba'di

Omo baby mi, omo mi o

Omo s'oma cool me,

cool me down?

Whoa-whoa

Cool me, cool me down,

down, down

Yeah-yeah

Cool me, cool me down

Whoa-whoa

Cool me, cool me down

This one dey do me

like Sunday oh

Omo robo roboskeske

for me oh

Oh

Omo to po to

de formy, oh

Got the keys for my

heart, I know you love

me

She dey do me

like Sunday oh

Omo robo roboskeske

for me oh

Give me kiss, my

babey, love me

Promise me sey you go

love me

Yeah-yeah

O se iba'di

Omo lo se'badi, oh whoa

O se iba'di

Omo baby, mi se iba'di o,

whoa-whoa-

whoa-whoa

O se iba'di

Uhn, kilo fi se ibadi o?

O se iba'di

Omo baby mi, omo mi o

Omo s'oma cool me,

cool me down?

Whoa-whoa

Cool me, cool me

down, down, down

Yeah-yeah

Cool me, cool me down

Whoa-whoa

Cool me, cool me down

She said she no dey

want designer

She said she want the

ring upon her finger

Said she no dey

want Dolce-Gabbana

She said na me dey

make her, make her

ginger

She no care

about the money

As long as e dey steady,

steady ringer

Every night and

everyday we jogodo

I go fall out everything

to make her ginger

Dinah, Dinah

Every other day me

steady, steady wan

dey-dey with you

Dinah

Every other day me

steady, steady wan

dey-dey with you

Say my Dinah o

Every other day me

steady, steady wan

dey-dey with you

Dinah

Every other day

me steady...

Omo s'oma cool me,

cool me down?

Whoa-whoa

Cool me, cool me

down, down, down

Yeah-yeah

Cool me, cool me down

Whoa-whoa

Cool me, cool me down

Composer
Richard “P2J” Isong, DJ Tunez, Wizkid and Kyla
Publisher
Star Boy Entertainment
Copyright owner
Richard “P2J” Isong, DJ Tunez, Wizkid and Kyla