I go quench that
your jazz
The way I go enter you
go think say na SARS
Give am counter attack
Na military fence
you no fit bypass
No be chaise matters
Alibomaye
From Surulere down
to Ikate
You been dey back na
me overtake
Make dem comot body say
na we dey reign
We dey reign o
Trapping two-four
life no too sure only
favour who dey rugged
My way too pure
solid too strong
'cause I keep it on
a hundred
I'm prepared if e set
you dey go dread
We no normal undercover
men dey run am
Go put sand for your eye
you go turn to Ruger
I go quench that
your jazz
The way I go enter you
go think say na SARS Iron
Give am counter attack
Na military fence
you no fit bypass
No be chaise matters
Alibomaye
From Surulere down
to Ikate
You been dey back na
me overtake
Make dem comot body say
na we dey reign
We dey reign o
Oya
6uff fún mi ní spark
ka da iná sún wọn oro
Car dealer
moving in a bullion
Na we get them o
na we get them before
We get now
na we get tomorrow
na we still get
next tomorrow hm
Chase am Ehn head am Ehn
Osimhen Ehn ball am Oshe
Leg am Hm kick am
Ehn Okocha Hm
No stop am maye
Alibomaye I no like to
ṣàlàyé I dey chase
the paper ye
Ko s'aye
Alibomaye Alibomaye
From Surulere down to
Ikate
Down to Ikate
You been dey back na
me overtake
Make dem comot body say
na we dey reign
We dey reign
Moving in a bullion
The way I go enter you
go think say na SARS
Give am counter attack
Na military fence
you no fit bypass
No be chaise mat
