Arrrhhh
Champion
People wey dey Shayo
Those people dey
here now
People wey dey
jaiye oo
Those people dey
here now na na
Them no dey call
me tele oo
But them dey
ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey
feel somehow
I calling my aza
Sey I be wan cashout
Sey make
I put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam
to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass
go school ooh
Wetin man go do
When money come e
go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
God I dey serve yi
No go let my blessings
to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill
and relax me
If the money dey we
go faji oo
I go be the life of
the party oo
E go be like sey
na magic
Call me jazzman
abracadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam
to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass
go school ooh
Wetin man go do
When money come e
go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go
fight for money
Man go fight for woman
Man go fight for business
Man go fight for nonsense
uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood
wetin man go do
Body don dey tire
Body no be firewood
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do oo
Do oo do oo do oo
do oo do oo
Wetin man go do oo
