Na na na na
Da da da da da
Yeah yeah yeah yeah
Ckay yeah
Ah ah ah
My baby
My valentine yeah
Girl na you dey make my
temperature dey rise
If you leave me I go die
I swear
You are like the oxygen
I need to survive
I'll be honest
Your lovin' dey totori me
I am so obsessed
I want to chop your nkwobi
Ule
Your body dey gbakam isi
Ule
Open am make I see
Ule
Nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man
sing oh ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Pounds and dollars
I go spend for your head
Talk all they want
I don't care what they said
'Cause your matter na him
I wan dey carry for my head
Every night na you
I wan dey carry to my bed
O lo lo
No tell me no no no
You can be my partner
Never riding solo lo
And we can do am low-key
No need to pariwo
I'm feelin' what you're doin'
Oya baby carry go carry go
Ule
Your body dey gbakam isi
Ule
Open am make I see
Ule
Na you wey dey catch my fancy
No dey do me hanky panky
Oh no no no
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Girl I want to go
But you got me comin'
Why should I be comin' early
in the mornin'
Oya shake am make you
spend my money
Call me Mr. Bee and I go
make you horny
Ay gimme gimme baby
Make you gimme
I go show you lovin'
I go take you to my city city
Loneliness dey make I look pity
You want make I sing Joromi
before you go see me
Simi
Fine girl
You know your body badder
Same body but come make you
shake it for Ghana
Kia kia dance for me
Baby pana
Come and killi show
No no no
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah
ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah ah
ah ah ah ah
