Karaoke PRODIGY by 6uff — sing along with lyrics on Singa

PRODIGY Karaoke

6uff

LyricsPRODIGY

I be the prodigy

I be the prodigy

I be the prodigy

No make us get meeting

'Cause we go run

scatter everything

Broken bottles like

10 pieces

E no dey photogenic

If you jonze na priority

That your face dem go

blemish it

Bad 'til eternity

Gbedu sick I

need medicine

As I dey find my way o

At the same time I dey my lane

For the trenches na fire dey

Wey juju jam ogbanje o

No be by say you be

omo aye o

All of us go still kpai

one day o

You go lie down below six ft

And your chapter e don finish

If you don't know about me

Make you find out

I be the prodigy

no denial

Too many enemies for my

far right

But 'til eternity I'm on fire

I'm sick with da flow who's killer

You're a vagabond

If you think otherwise

Double copy that

Black Mercedes AMG seats

One Caucasian two Lebanese

That one na least

I never miss my bench press

Tell them make create space

Coming with a great pace

Omo you go break waist

Feel am for your prostate

Hope you get the message

You gon' need a safe place

It's crazy how they think

After all this while

I'm gon fall off

Really I never take a break

Matter we dey perpetrate

You go fear the escapade

Doings e go escalate

Bullet e go penetrate

Make you no dey vibrate

'Cause I get men wey go

wele you

Them available

And the p no dey cost

Types and variables

Hmm I no dey Joke

This one no be sabinus

Composer
Okwudili Okoli
Lyrics
Okwudili Okoli, 6uff
Copyright owner
6uff, Okwudili Okoli