Karaoke Wetin Man Go Do von Burna Boy — mit Songtext mitsingen auf Singa

Wetin Man Go Do Karaoke

Burna Boy

SongtexteWetin Man Go Do

Arrrhhh

Champion

People wey dey Shayo

Those people dey

here now

People wey dey

jaiye oo

Those people dey

here now na na

Them no dey call

me tele oo

But them dey

ca-call me now

Na empty belle oo

Na im make man dey

feel somehow

I calling my aza

Sey I be wan cashout

Sey make

I put ten thousand

I put ten thousand

Everybody con cashout

Thank jehovah

Put am for my aza

Begin to find another

Waka waka no rest oo

Wetin man go do

Money go dey for madam

to cook Ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass

go school ooh

Wetin man go do

When money come e

go hear

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

God I dey serve yi

No go let my blessings

to pass me

Enemy no go laugh me

Make the money chill

and relax me

If the money dey we

go faji oo

I go be the life of

the party oo

E go be like sey

na magic

Call me jazzman

abracadabra oo

Waka waka no rest oo

Wetin man go do

Money go dey for madam

to cook ogbono

Wetin man go do

Your pikin sef e gass

go school ooh

Wetin man go do

When money come e

go hear

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do ooo

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go do uh uh

Wetin man go do

Wetin man go

fight for money

Man go fight for woman

Man go fight for business

Man go fight for nonsense

uh uh

Body don dey tire

Body no be firewood

wetin man go do

Body don dey tire

Body no be firewood

Wetin man go do oo do oo

Wetin man go do oo do oo

Wetin man go do oo

Do oo do oo do oo

do oo do oo

Wetin man go do oo

Herausgeber:in
Udoma Amba Peter Kelvin, Universal Music Pub MGB Ltd, Universal Musica Unica Publishing, Universal Tunes, A Division Of Songs Of Universal, Inc.
Inhaber:in des Urheberrechts
Damini Ebunoluwa Ogulu, Kelvin Peters