Yeah, yeah
Kpokpotikpo
kpo kpo kpo
Baby your love dey
high me like choko
Kpokpotikpo
kpo kpo kpo
Baby your love dey high
me like choko, yeah
Kpokpotikpo
kpo kpo kpo
Baby your love dey high
me like choko
Kpokpotikpo
kpo kpo kpo
Angeli, Angelina,
you dey cool
my temperature
If you call,
I go come deliver
I no go fall e your hand,
never
Say na me you
go love forever
I'm a khaki,
no fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina
Oh mi o da oh
Anytime when I see you
for the club,
I dey television
your body
Shey you no know
say the thing wey you
carry fit kill somebody
You know I feel a vibe,
you feel a vibe,
so baby whine it pon me
Yeah,
and I know you shy
but it's cool when
we're making love
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina,
you dey cool
my temperature
If you call,
I go come deliver
I no go fall e your hand,
never
Say na me you
go love forever
Omo khaki no
fit be leather
Oh my Angeli, Angelina
Oh my Angeli, Angelina
Oh no
Shey when
I wan dey comot,
make I signal you
Why you want to dey
question me like
an interview yeah
I'm tryna put the ring
on your finger too
And be a better guy, guy
Be a better guy guy
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
Angeli, Angelina
You dey cool
my temperature
If you call,
I go come deliver
I no go fall e your hand,
never
Say na me you go
love forever
Omo khaki no fit
be leather
Oh my Angeli,
Angelina
Oh my Angeli,
Angelina
Jesu
