Na me wey dey
clean una house
Na me wey dey
wash una car
Na me wey dey
cook ununu
Na me wey dey
wash una cloth
Na me wey dey
work for your shop
Na me wey dey
hawk ununu
I be common person
but my happiness oh
still be my own
Everybody get role
no mean say your own role
passin' my own
I be common person
but my happiness oh
still be my own
Everybody get role
no mean say your own role
passin' my own
Because na God
I dey put all my faith
Food for my plate
fit no do me chop
Mm balanso
Even as things no dey
go my way
Even in days where no get
nothing at all
Mm balanso
Na me wey dey
drive your bus
Na me wey
drive your keke
Mm balanso
Na me wey dey run around
Na me dey do the job
Mm balanso
I be common person
but my happiness oh
still be my own
Everybody get role
no mean say your own role
passin' my own
