Gbese
I don charge my energy
I no get time for
no enemy
Tori pe won le tomi
Nothin' wey person
never see
Omo nothin'
wey person never see
Forget I say fashi
Mo ni soon expectin'
Je ka wo ibadi e
je n be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them
yes sir
Now na me them dey
answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know
say I special
Anybody
wey no want to soji
Anybody
wey no dey carry body
Knack am somethin'
ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele fele
Knack am somethin'
You wan chop but you
never work
Shey na because me self
I never talk
I look you dey laugh you
gan gan gan
gi-gi-gan-gan-gan
I sha know say the
time go come
Omo omo I know say the
time go come
When you no go fit le
no more
Omo omo life na
turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me
gbeskele go burst
Ki gbe je kan gbo o
Anybody
wey no want to soji
Anybody
wey no dey carry body
Knack am somethin' ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele fele
Knack am somethin'
Mo ni soon expectin'
Je ka wo ibadi e
je n be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them
yes sir
Now na me them dey
answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know
say I special
Anybody
wey no want to soji
Anybody
wey no dey carry body
Knack am somethin' ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele fele
Knack am somethin'
Gbese
Eni to ba ta fele
fele eni to ba ta fele
fele la'go l'ori re
Eni to ba ta fele fele
eni to ba ta fele fele
la'go l'ori re
Eni to ba ta fele fele
eni to ba ta fele fele
la'go l'ori re
Eni to ba ta fele fele
eni to ba ta fele fele
la'go l'ori re
Eh ko la'go l'ori re
