Karaoke Ye esittäjältä Burna Boy — laula mukana sanoituksilla Singassa

Ye Karaoke

Burna Boy

SanatYe

Ey

My nigga,

die for nothing, ah

My nigga,

die for nothing, ah

Die for nothing, ah

My nigga,

die for nothing, ah

My nigga,

die for nothing, ah

My nigga

Oluwaburna,

uh Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu

wey dey ja pata

Me, I no get time,

I dey da pada

Dada cover my face,

calling me Lagbaja

Biggie man,

wey no dey wear agbada

Ahn ahn tell me, tell me

My nigga,

what's it gon' be

GWagon or de Bentley

The gyaldem

riding with me

I no fit die for nothing

My nigga,

what's it gon' be

GWagon or de Bentley

The gyaldem

riding with me

I no fit die for nothing

Ah, make you know say

Anything wey you do,

dem must commentate

I can't come

and kill myself

So anything

wey I dey do

I dey try to dey

do am my way

I can't come

and kill myself

Plenty, plenty, plenty

suffer wey we face

Just to make

sure money dey

But my people

dem go say

I no want kpai,

I no want die

I no want kpeme,

I want enjoy

I want chop life,

I want buy motor

I want build house,

I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga,

what's it gon' be

GWagon or de Bentley

The gyaldem

riding with me

I no fit die for nothing

My nigga,

what's it gon' be

GWagon or de Bentley

The gyaldem

riding with me

I no fit

Different tings

dem happening

Schemes and packaging

Inna one night,

four shows I'm juggling

Flow like the ocean,

my boat I'm paddling

Shout out Shina Peller

That's my bro, my family

Frozen chains,

when it comes to money

I dey concentrate

Make I tell you straight,

you are not my mate

If you be commissioner,

I be head of state

But my people

dem go say

I no want kpai,

I no want die

I no want kpeme,

I want enjoy

I want chop life,

I want buy motor

I want build house,

I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga,

what's it gon' be

GWagon or de Bentley

The gyaldem

riding with me

I no fit die for nothing

My nigga

what's it gon' be

GWagon or de Bentley

The gyaldem

riding with me

I no fit die for nothing

Oluwaburna, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh huh, Ye Ye Ye

Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

My baby,

your body's on fire

Dey body's on fire

My baby,

your body's on fire

Dey body's on fire

Sävellys
Damini Ebunoluwa Ogulu, Ayobami Oladapo Olaleye, Kuti Fela Anikulapo
Sanoitus
Damini Ebunoluwa Ogulu, Ayobami Oladapo Olaleye, Kuti Fela Anikulapo
Kustantaja
Emi Music Publishing Scandinavia Ab, Bmg Rights Management (scandinavia) Ab, Universal Music Publishing Ab