Kpos
Iron
Yo make way bad boys
coming through
Clear road
Roll make you light am
Puff make you pass am
But sweet banny
must to involve
it's very vital
Lift off men dey for
action this no be podcast
We dey blast like contra
I swear you go tap out
E dey body sure for me
I secure for me sanctuary
All this cash and this
gold on me
We dey flex no be salary o
'Cause normally normally
Iron we dey cho be counterfeit
I dey burn all the
calories clear road you
dey call me the catalyst o
Kpos
Normally I dey buga for
the matter yes
'Cause na still mе dey
make all the
banniеs blush
hm
Then say wetin I dey crush
But tell the kele with
big ikebe say na
norsh obnoxious
I dey OBS her kurukere
waka make she lap my ama
Abeg make we toss
wetin you dey talk
Two seconds no be much
no be choice
Ọmọ this one no be story
for the gods
Abi I don yarn you
no dey tell me sorry if
I dey cough when I dey
kpopo-di-kpo
I dey muzz
you dey yarn me
gbogbo-ti-gbo
E nor suppose be so
abeg carry your own dey go
Bro just last week
I took a break
But right now I don dey
find food like who dey H
Vanity upon vanity dey
make dem too dey rake
I set the pace
ọmọ I no come here to
look face aboy
E dey my body sure for me
I secure for me sanctuary
All this cash and this
gold on me
We dey flex no be salary o
'Cause normally
normally I dey cho no
be counterfeit ooh
I dey burn all the
calories you dey call me
the catalyst o ye-eh
I love your juice bag
I love your blom-blom
I love the way your body
moving inside bongo
Tope too bad
and she from Ondo
Dey shark her well
I dey drink her like gombo
Money I gat it gat it
Yansh she gat it gat it
Every other night we
dey pati-pati-pati
Kpo she gat it gat it
Molly she gat it gat it
Every other highness
they want she gat it gat it
Kpo no dey high me again
so na her body wey dey
help me dey carry the pain
High high
Igbo no dey high me
again and I dey wait for
the high and e don
dey delay
Money I gat it gat it
Yansh she gat it gat it
sure sure sure
Every other night we
dey pati-pati-pati ooh
Kpo she gat it gat it
Molly she gat it gat it
