I fall too easy
and I poured the whiskey
But no be disability o
no be disability o
I fall too easy
and I poured the whiskey
But no be disability o
no be disability o
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
I say see pastor
don dey fat
Shey na the thing
God command
Because of oil and gas
My city so dark
Pollution make
the air turn black
Every man have to
stay on guard
I fall to easy
and I poured the whiskey
But no be disability o
no be disability o
I fall too easy
and I poured the whiskey
But no be disability o
no be disability o
People dey sleep for
their house
dem get no work
Some they walk on the
other side of town
dem dey for hold-up
Some they pray for
the traffic make dey hail you
make you show love
And when e reach
when to go back home
you go go club
I no say e no easy
my brother
But still dey take am easy
my brother
As long as you are breathing
my brother
As long as you no sink
inside de water
I fall too easy
and I poured the whiskey
But no be disability o
no be disability o
I fall too easy
and I poured the whiskey
But no be disability o
no be disability o
People dey wey dey
pray for the rain
but e no fall
Rain dey fall for
another man place
and e no stop
E be like swimming pool
for him house
as e don flood
All the things
wey him get for him house
many don lost










