Karaoke Spiritual von Burna Boy — mit Songtext mitsingen auf Singa

Spiritual Karaoke

Burna Boy
Originalaufnahmen von Künstler:innen
Gesangsspur als Anleitung für deinen Gesang

SongtexteSpiritual

It's Kel P vibes

Aje aje aje o-oh

Aje aje aje o-oh

Aje aje aje aje o-oh o

I no dey

find their trouble

I no dey

find their trouble

I no dey

find their trouble

I just dey face my hustle

See when you start

dem go yimu

Then them go start

to dey love you

Ah ah ah ahhhhhhh

Spiritual

highly spiritual

Yeah oh oh oh oh

Spiritual

highly spiritual

Omo I done

tire tire tire tire

Tell them no me

nor holding back

See I fit

wire wire wire wire

All the money

wey dey my bank

Just to show you dat

I'm for real

You know it's

not hard to find me

I've been on the road and

me no slow down

but I run with the program

Said all

my people spiritual

Ori wo kpe

Da ba wale

Ja ko wo wa kpe

Said all

my people spiritual

Ori wo kpe

Da ba wale

Ja ko wo wa kpe

I no dey

find their trouble

I no dey

find their trouble

I no dey

find their trouble

I just dey face my hustle

See when you start

Dem go yimu

Then them go start

to dey love you

Ah ah ah ah

Spiritual

highly spiritual

Yeah oh oh oh oh

Spiritual

highly spiritual

Girla whine for me ah

Me shine

like a diamond ring

Them gonna never

tramp on me ah

Girl know say

man na real stylist ah

Dem never seen

a style like this ah

Dem girl wanna have

my kids ah

She wan live a life like this

Cause she know say

Everything nice and sweet

Said all

ma people spiritual

Ori wo kpe

Da ba wale

Ja ko wo wa kpe

Said all

ma people spiritual

Ori wo kpe

Da ba wale

Ja ko wo wa kpe

I no dey

find their trouble

I no dey

find their trouble

I no dey

find their trouble

I just dey face my hustle

See when you start

dem go yimu

Then them go start

to dey love you

Ah

Spiritual

highly spiritual

Yeah oh oh oh oh

Spiritual

highly spiritual

And the message

from Burna I believe

would be that

every black person

should please remember

That you were Africans

before you became

anything else

Jahr
2019
Sprache
Englisch
Genre
Afrobeats, Hip Hop
Länge
3:38
Versionen
Original, Gesang