Dangote Dangote
Dangote still dey
find money o
No level
no level
It's Kel P Vibes
Dangote Dangote
Dangote still dey
find money o
I no dey I no dey
I no dey sleep on
the money o
Who I be
who I be
Wey make I no go
find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle
ma lo go
I no be
olodo I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
I go show you my color
Shey wan ro kpe
mi l'opolo
Emi gan gan mo yan
wan bolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
Oh no no o
Make una listen
well well
When I dey strive
and I dey hustle
Wetin I dey find
Kalluba I dey find
When I dey move
from place to place
Wetin I dey find
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people
don tell me
No no
No no
Oni lati lowo o
Odi don don
Ori iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do
am for love
If I get cash
I go jaiye lokpopo
I go give you cash
I go be your sponsor
Moni iyami o bi mo doyo
Is it because I dey do
am for love
If I get money
you go know o
Still I go hustle till
thy kingdom come
Because because
Dangote Dangote
Dangote still dey
find money o
I no dey I no dey
I no dey sleep on
the money o
Who I be
Who I be
Wey make I no go
find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle
ma lo go
I no be
olodo I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
I go show you my color
Shey wan ro kpe
mi l'opolo
Emi gan gan mo yan
wan bolo
The matter plenty
Enu mi ole soto
no no no
Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be
the gorgon
Mo man korin gongon
lori gongon
Mo man korin gongon
lori gongon
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon
lolu gongon
Bami lu gongon eh
Dangoteeeee
Ma money ro ro
Ma money ye ye
Ma money ro ro
Who I be to come
dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o
Eh ehn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money
Find money find money
why me no go find money
