Karaoke Rush by Ayra Starr — sing along with lyrics on Singa

Rush Karaoke

Ayra Starr

LyricsRush

Sabi girl no

dey too like talk

Animals dey

in human form

Padi man,

nobody like work

But you must hustle

if you wan chop

E no finish,

dem wan fight us

If dem dey run,

dem no fit catch up

I no dey form say

I too righteous

No come dey form

say you too like us

Me no get the time

for the hate and

the bad energy

Got my mind on my

money

Make you dance

like Poco Lee

Steady green

like broccoli

Steady on my grind,

no wan hear what

they wan telly me

Kudi na my fantasy

Dem wan dey check

if my tap e no rush

But e dey rush

E dey rush well

well, e be much

Na God dey make

my tap, e dey rush

The kind money

we touch, yeah

E dey rush

E dey rush well

well, e be much

No be hype,

everybody dey crush

There's no

dulling with us

Pa-pa-ri

Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri

Ta-ta-ri-pa,

pa-pa-ri-pa

Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Jo fun mi japata

I dey go Ghana

You never touch,

you dey form papas

Which kind money

we never see before?

Kosi elomi, gat me

feeling I'm the one

Aje, aje, aje, can never

take my cake away, aje

You can't count

my grace

I just dey my lane,

my lane

Me no get the time for

the hate and the

bad energy

Got my mind on

my money

Make you dance

like Poco Lee

Steady green

like broccoli

Steady on my grind,

no wan hear what

they wan telly me

Kudi na my fantasy

Dem wan dey check

if my tap e no rush

But e dey rush

E dey rush well well,

e be much

Na God dey make my

tap, e dey rush

The kind money

we touch, yeah

E dey rush

E dey rush well well,

e be much

No be hype,

everybody dey crush

There's no dulling

with us

'Cause e dey rush

E dey rush well well,

e be much

Na God dey make

my tap, e dey rush

The kind money

we touch

E dey rush

E dey rush well well,

e be much

No be hype,

everybody dey crush

There's no dulling

with us

Yeah, yeah

Yeah, yeah

Mm, ahh

Composer
Alexander Uwaifo, Prince Omoferi, Velasco Henri, OYINKANSOLA SARAH ADERIBIGBE
Lyrics
Prince Omoferi, Velasco Henri, Ayra Starr, Alexander Uwaifo
Publisher
Mavin Global Holdings Limited, Hoops V Productions