Karaoke Bandana av Asake, Fireboy DML — sjung med på texten på Singa

Bandana Karaoke

AsakeFireboy DML

LåttextBandana

P

Low-key

all of them don

dey notice

I'm not joking

all my guys dem

dem know me

Since '06 I've been

writing this story

I no be OG

but if you ask them

dem know me

I no dey blow trees

orin lo n yi mi l'ori

Music chose me

just know this and

know peace

I dey low-key

but I'm never lonely

Sexy ladies

come whine for me slowly

Na the love wey I see

na en wey give me liver

I be ghetto boy

I be sinner

Fear nobody

only Jehovah

And I thank the Lord

I dey go far

Usain Bolt

mo d'aleba

Shout out s'awọn

t'emi Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers

Karashika ah

Dem never see me coming

Oh coming

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey

go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money

I'm never weak

I never cease

'Til eternity

I'm on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey Who dem be

Dem go craze

dem go tire

Dem go say

dem go say dem no know

wetin dey sup

Low-key

all of them don dey notice

I'm not joking

all my guys dem

dem know me

Since '06 I've been

writing this story

I no be OG

but if you ask them

dem know me

Na the love wey I see

na en wey give me liver

I be ghetto boy

I be sinner

Fear nobody

only Jehovah

And I thank the Lord

I dey go far

Usain Bolt

mo d'aleba

Shout out s'awọn

t'emi Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers

Karashika ah

Dem never see me coming

Oh coming

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey

go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money

Dem never see me coming

See me coming

Mo gbe wan ni is coming

Naija boy wey dey

go foreign

wey go foreign

Oshey Mr Money

Komposition
Abiodun Ahmed Aregbesola, Adedamola Adefolahan, Peace Emmanuel Oredope, Ololade Ahmed
Låttext
Ololade Ahmed, Abiodun Ahmed Aregbesola, Peace Emmanuel Oredope, Fireboy DML, Asake, Ajibode Kehinde Olalekan, Adedamola Adefolahan
Utgivare
ReRight Limited, Empire Strikes First
Upphovsrättsinnehavare
Fireboy DML, Asake, Ajibode Kehinde Olalekan, Abiodun Ahmed Aregbesola, Adedamola Adefolahan, Peace Emmanuel Oredope, Ololade Ahmed