Eh iyee
Onye egwu mu
reeh
If I no marry you
Na I'm be say
I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Any man
wey put asunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Everything na
double double
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account e balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell the police oh
Them go see confusion
If I no marry you
Na I'm be say
I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Any man
wey put asunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Everything na
double double
Yeah my ube oyibo
I dey pray yibe
When something
go carry you
Come my way amankwe
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nnwee gi
one on one
Samankwe samankwe
See you will
never forget oh
Ah ah ah
Ma nkporu gi
cassete oh
Ah ah ah
Ask your bestie
Janet o baby oh
Ah ah ah
Otu osi gaa
na mess oh
Ah ah ah
If I no marry you
Na I'm be say
I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Any man
wey put asunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Everything na
double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
You belong
Mi o mo
bi o sen se mi o
If you go
Them be tell mo
ti roko
If you leave
Them be tell mo
ti daro
If you give me love
I no go give
another laye
If you give me kiss
I no go give
another rara
If you love me
Tata no go talk
another laye
If you let me mekwu
I no go mekwu
another rara
If you give me love
I no go let
your heart shatter
If you give me love
We no go let
our home scatter
If you give me
love baby
Wa ma ga ga ja
If you give me love o
I fit Gucci ati Prada
If I no marry you
Na I'm be say
I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Any man
wey put asunder
Ah yeah
Fire fire
chase them all away
Everything na
double double
Nwannem neje neje
nejenu oh
Onyeoma chotara
nwanyi oma
Agabago nu oh
Ooh mm-mm
O ka anyi si eme
Baby eh
