Baddest
You know
Eh, eh, eh, eh
Tune into the king
of sounds and blues
Initiating rage process
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see...
And I sorry for
who who wan
gbe
my matter s'ori
I'm only human
So make no body para o
Say I carry woman
Shey na man wey
I for carry?
F*** all the rumors
Abi e get when
I talk sey I be pastor?
Hmm, ye, ye
If you know, you o
The kind work
If it's not owo o
I can't talk
'Cause, owo ni koko
Oga ade, dey your dey
Me I dey for the dey
Girl, I'm unavailable
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable...
Them streets be
complicating my life
I don't have no time,
sana
Come see me shining
Got too many birds on
my IG
I'm changing my life, oh
Got my mama proud,
innit?
She kept me going
This fame took all
my freedom omo
I'm a big propeller,
save your rumors
Girl go jealous,
got a big banana
I'm a big propeller,
save your rumors
Girl go jealous,
got a big banana
'Cause I'm a big
propeller, save
your rumors
Girl go jealous,
got a big banana
I'm a big propeller,
save the chedda
F*** their father
Chiki-chi-chiki-chi-chi
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
I'm unavailable
Dem no dey see me
