Sabi girl no
dey too like talk
Animals dey
in human form
Padi man,
nobody like work
But you must hustle
if you wan chop
E no finish,
dem wan fight us
If dem dey run,
dem no fit catch up
I no dey form say
I too righteous
No come dey form
say you too like us
Me no get the time
for the hate and
the bad energy
Got my mind on my
money
Make you dance
like Poco Lee
Steady green
like broccoli
Steady on my grind,
no wan hear what
they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check
if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well
well, e be much
Na God dey make
my tap, e dey rush
The kind money
we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well
well, e be much
No be hype,
everybody dey crush
There's no
dulling with us
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa,
pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Jo fun mi japata
I dey go Ghana
You never touch,
you dey form papas
Which kind money
we never see before?
Kosi elomi, gat me
feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never
take my cake away, aje
You can't count
my grace
I just dey my lane,
my lane
Me no get the time for
the hate and the
bad energy
Got my mind on
my money
Make you dance
like Poco Lee
Steady green
like broccoli
Steady on my grind,
no wan hear what
they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check
if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well,
e be much
Na God dey make my
tap, e dey rush
The kind money
we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well well,
e be much
No be hype,
everybody dey crush
There's no dulling
with us
'Cause e dey rush
E dey rush well well,
e be much
Na God dey make
my tap, e dey rush
The kind money
we touch
E dey rush
E dey rush well well,
e be much
No be hype,
everybody dey crush
There's no dulling
with us
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mm, ahh
