P
Low-key
all of them don
dey notice
I'm not joking
all my guys dem
dem know me
Since '06 I've been
writing this story
I no be OG
but if you ask them
dem know me
I no dey blow trees
orin lo n yi mi l'ori
Music chose me
just know this and
know peace
I dey low-key
but I'm never lonely
Sexy ladies
come whine for me slowly
Na the love wey I see
na en wey give me liver
I be ghetto boy
I be sinner
Fear nobody
only Jehovah
And I thank the Lord
I dey go far
Usain Bolt
mo d'aleba
Shout out s'awọn
t'emi Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers
Karashika ah
Dem never see me coming
Oh coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey
go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr Money
I'm never weak
I never cease
'Til eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey Who dem be
Dem go craze
dem go tire
Dem go say
dem go say dem no know
wetin dey sup
Low-key
all of them don dey notice
I'm not joking
all my guys dem
dem know me
Since '06 I've been
writing this story
I no be OG
but if you ask them
dem know me
Na the love wey I see
na en wey give me liver
I be ghetto boy
I be sinner
Fear nobody
only Jehovah
And I thank the Lord
I dey go far
Usain Bolt
mo d'aleba
Shout out s'awọn
t'emi Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers
Karashika ah
Dem never see me coming
Oh coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey
go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey
go foreign
wey go foreign
Oshey Mr Money
